Wole Soyinka on herdsmen crisis wey dey affect di south west and oda parts of Nigeria

Wetin we call dis Video, Wole Soyinka: 'Herdsmen don bring war come we domot'
Published

For exclusive interview with BBC Pidgin, Nobel Laureate Prof Wole Soyinka share im thoughts on the herdsmen crisis wey dey affect di south-west and oda parts of Nigeria.

He also tok about im fears and wetin e tink say goment, leaders fit do so di mata no go lead to serious gbege like civil war for di kontri.