100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. South Africa say dem deport ova 53,000 foreigners for di anti-migration campaign

  2. Inec announce deadline extension for political parties to submit candidate lists for 2027 general elections

  3. Mbappe, Messi or who go win di 2026 World Cup golden boot?

  4. 'We go avenge di blood of our leader' - Iran supreme leader call for revenge ova father death

  5. Argentina beat Switzerland to set up game against England as Spain face France for World Cup semi-final

  6. South African player Jayden Adams die at age 25 afta World Cup appearance

  7. Nigerian Army narrate how dem rescue Oyo kidnap victims, President Tinubu reveal dose behind di abduction

  8. Zulu king express regret afta viral video show as e dey para for im wife

  9. Pupils and teachers wey gunmen kidnap for Oyo State regain freedom, Tinubu assure dem of justice

  10. Key tins wey happun bifor Fubara present 2026 budget proposal to Rivers Assembly

  11. Four year-old makeup stylist wey dey totori pipo

  12. Wat next afta Ghana destroy ova 2,000 firearms?

  13. Anti-immigration protesters for South Africa begin house-to-house search, Nigeria bring back more citizens

  14. How much Nigerian soldiers dey earn compared to oda African kontris

  15. Meet Nigeria brightest young Scrabble talent on global stage

  16. How Interpol arrest 5,800 suspects, intercept $293 million for global fraud bust

  17. Court remand Miyetti Allah oga for prison as EFCC arraign am ova alleged $2.3 million fraud

  18. Bonnie Tyler, di gravel-voiced star wey capture evribodi heart don die

  19. Ghana extradite socialite Abu Trica to US to face $8m fraud charges

  20. 2026 Fifa World Cup quarterfinal matches and previews