Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. US House of Reps pass bill to withhold all assistance to Nigeria until kontri address terrorist attacks

  2. 100,000 companies dey affected as CAC begin strike off names from register - wetin businesses fit do

  3. Burkina Faso, Uganda, Niger and oda kontris on America 'do not travel list'

  4. 'My regret na say I go for NYSC'

  5. Ghana go conduct independent autopsy as bodi of citizen wey dem kpai for South Africa return home

  6. Full list of property wey link to former Justice minister wey court forfeit

  7. Wetin we know about arrest of content creator Odogwu Asaba over death of 21-year old woman

  8. South Africa anti-immigration leader shot dead, police begin investigation as five suspects impersonating Home Affairs chop arrest

  9. Ova 300 more Nigerians arrive from South Africa - wat next?

  10. England vs Argentina semifinal match preview for World Cup 2026

  11. Ghana authorities go begin repatriation of 'final batch' of 900 citizens from South Africa on 25 July

  12. Spain outclass France 2-0 to qualify for 2026 World Cup final

  13. Authorities arrest Adeniyi Adeyemi ontop fake agency PFIPC afta court arrest warrant

  14. 'I no believe say dis go be im last operation' - Papa of soja wey die for Oyo kidnap rescue operation

  15. Suspected herdsmen kill eight for gun attack during burial for Benue

  16. Appeal court put spanner for ADC congress, party counter Nafiu Bala list for 'Inec portal'

  17. UK ban support for Iran Islamic Revolutionary Guard Corps (IRGC)

  18. 'I dey happy wen I dey fight for stage'

  19. Why Ghana authorities arrest opposition NPP spokesperson Denis 'Miracles' Aboagye

  20. Borno parents appeal for release of dia children wey gunmen kidnap same day wit Oyo schools abduction